Ehe e don come again o bossbentertainment dey recruit and recruitment new members to their entertainment industry. If you know say you sabi sing, you sabi make people laugh, you sabi dance, you sabi act film, you sabi handle microphone for occasions that na the one way them dey call MC, you sabi scratch people music those people way them dey call DJ, and you sabi play band,piano, guitar all of them way them dey call instrument and you dey any where for Port Harcourt oya no waste time hurry now call or whatsapp 09050757604 to register now before e go dey too late. Make Una remember delay dey dangerous oooo.
|
Comments
Post a Comment